“Letter To My Future Husband”– By Blog Reader (MUST READ)

“Letter To My Future Husband”– By Blog Reader (MUST READ)

0
SHARE

LETTER TO MY FUTURE HUSBAND!

My dear future husband
wherever u re nw open ur ear wide.

So as to hear what am bout tellinq u nw, i kw say u sturborn well well.
Keep on deceivinq every woman that you re their all in all.
Thunder qo fire ur mouth wey u dey take decieve woman.

But protect urself 4me bcos girls nowadays too dey chook eye 4anoda person food. If u need 2wear rubber pls do it 4my sake bcos me ur future wife luvs u so much

Abeq no let ur 10inches mouth organ reduce to 4inches b4 i meet u bcos na nly me sabi play am wit d riqht tempo.
Keep urself 4me nd 4our unborn children cos we need evry bit of u

And as 4u wey my future husband dey pound like yam. Listen 2me
You see those two eggs wey dey inside sack so?
No b toy oO…
No burst dem b4 i meet him oO___
Na d manufacturinq company of our baby be that
No be ur playinq toy wey u go jst dey rotate anyhw
if u need egg go buy or better stil go collect frm chicken factory.
No be 4my future husband body u go dey display ur talent

And as 4his FUEL NOZZLE”
No go there oO
No tel me say u no kw wetin be Fuel Nozzle b4 tunder go fire you!

That place na 4me nd me alone

No be buy 1 get 2 free Oo
I REST MY CASE!!

Signed-
your future wife

loading...